
Popular skit maker, Carter Efe has thrown a shade at singer Seyi Vibez.
He claimed Seyi Vibez has a good voice, but he’s ugly.
Carter Efe stated this in a trending video posted online
He said: “Ilike Seyi Vibez die; The only problem with me and Seyi Vibez be say Seyi Vibez wowo, na only artiste wey get better vocals but he come wowo”
Mixed reactions have followed:
@VictorOgah17803 remarked: “Let’s be guided please. Seyi vibez no get vocals. E get lyrics. Buju get vocals, lojay get vocals, seyi na lyrics”
@GabsMellan commented: “President of wowogazation telling Governor of wowogazation say e wowo”
@NSNV_7GG wrote: “Make this thing dey talk say person worwor 😭”
@Bobbysnipper21 remarked: “See caterefe wey dey tell person say e wor wor, person wey wor wor from head to toe🤣”
@Daniel_demzi wrote: “Omo internet no really care about person mental health..I Dey imagine how Seyi vibes go Dey feel watching this video”
__ThankGod commented: “Chimpanzee sef Dey talk say person wowo 😂😂😂”
@YVP231 said: “Omo pot calling kettle black .u get mouth talk say one person wowo wen you sef over wowowo 🤣💔”
Watch video below
“Seyi Vibez wowo, na only artiste wey get better vocals but he come wowo”
– Carterefe pic.twitter.com/hScVp8AWuj
— OLAMIDE 🌸💖 (@Olamide0fficial) April 28, 2025